Текст песни Timaya - Plantain boy

Исполнитель
Название песни
Plantain boy
Дата добавления
14.05.2024 | 21:20:07
Просмотров 6
0 чел. считают текст песни верным
0 чел. считают текст песни неверным

Для вашего ознакомления предоставлен текст песни Timaya - Plantain boy, а еще перевод песни с видео или клипом. Также вы можете прослушать песню онлайн

Intro

Men I dont owe anybody anything men
I want to leave my life the way I can
I noh come Lagos to count bridge
You see my life now, hun

Verse 1

Dem know me wella
Everybody know me as Mr. Timaya
When I be common plantain seller,
God don change my name to Timaya
(Oh why) I dey for choir
Back in the days for Mountain of Fire
Now so I just dey halla
God don answer my mama prayer (oh why)
*** ___ gbumadu (gbumadu)
Dis boy na dakwala (dakwala ehh)
Everybody just dey feel me
Coast to coast dem know my name (Chineke me)

Hook

You ride Okada,
im noh mean say u noh go driver hummer
Even if you sell pure water,
im noh mean say your life dey for gutter

Chorus

But I am still dat plantain boy
na me be the pikin wen dey give im mama joy
Many people see me as a useless boy
But thank God today I'm a very big boy
I'm a very big boy,
I'm a very rich boy
Ehy my God, you don lift me high ohhhhhhhhh

ehhhhhhhhhhhhhh

Verse 2

From nobody,
God you make me me a somebody
Oh my Lord I'm so happy
*** for me****
I dey on my owe***
Che Jehova just bless me
Every body just dey ***
Cos I noh know why people too dey jealous ehy
modukpe ****
you cannot stop us
I coming with the name of Jesus
Now sell I dey sell plantain
Every Saturday
Me and my mama, we dey sell plantain ohhhhhhhh
my mama plantain

Repeat Chorus

Thank God say
Alot, alot of people dem want make i fall
Every nite and day dem wan see me fall
But Jehova Nisee don make me tall
All fingers are not equal
People dem plan na to see me fall
Every time them want make i go under
(Chai) Jehova don make me proper
I go just dey make am __ **

______ Dem noh like somebody wen dey grow
If dem see say you dey make am
Dem go want to make you slow
Ohhhhh you cannot stop me ehh
Jehova dey by my side
you cannot stop me ehhhhhh
Jehovah dey by my side ehhhh
(Everybody everybody just say ahhh)

Plantain seller,(seller)
Dem know me wella
Eh everybody I'm a plantain seller
Youth*** everybody, dem know me wella
Your mama dem know me wella
Your papa dem know me wella
Mama and papa dem know me wella
wella wella, dem know me wella
See I'm still that plantain seller
eh i dey sell, dem know me wella
ehh everybody, I am a plantain seller

Youth*** everybody, dem know me wella
Your mama dem know me wella
Your papa dem know me wella
Mama and papa dem know me wella
wella wella, dem know me wella
See I'm still that plantain seller
eh i dey sell, dem know me wella
ehh everybody, I am a plantain seller

Repeat Chorus till fade

Oh oh, Ayiba ehhy
Thank you for
Ehh, my mama ehhhhhh
I remember I sold plantain ohhhhh
Now my story don change
Dem want make I go back again ohhhh
Lie lie to lie lie, I noh go fall ohhhhhhh

{Voice} Believe in youself everybody
вступление

Мужчины, я никому ничего не должен
Я хочу покинуть свою жизнь так, как я могу
Я не прихожу в Лагос, чтобы посчитать Бридж
Ты видишь мою жизнь сейчас, хун

Стих 1

Дем знай меня, уэлла
Все знают меня как мистер Тимоя
Когда я буду обычным продавцом подорожника,
Боже, Дон, изменить мое имя на Тимоя
(О, почему) я нахожусь на хоре
Еще в дни для горы огня
Теперь я просто Дей Холла
Боже, да, ответь на мою маму молитву (о, почему)
*** ___ gbumadu (gbumadu)
Dis boy na dakwala (dakwala ehh)
Все просто чувствуют меня
От побережья до побережья, знай мое имя (чинь меня)

Крюк

Ты катаешься на Окаде,
Я не знаю, скажи, что ты не водитель, Хаммер
Даже если вы продаете чистую воду,
Я не знаю, скажи свою жизнь, Дей для желоба

Припев

Но я все еще дат подорожник мальчик
на мне, я будь пикин Вэнь, дай мне маму радость
Многие люди видят меня бесполезным мальчиком
Но, слава Богу сегодня, я очень большой мальчик
Я очень большой мальчик,
Я очень богатый мальчик
Эй, Боже мой, ты не поднимаешь меня высоко ооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооо

Эхххххххххххххххххххх

Стих 2

Никого,
Боже, ты делаешь меня мне кем -то
О, мой Господь, я так счастлив
*** для меня****
Я нахожусь на своем домохозяйке ***
Че Иегова просто благослови меня
Каждое тело просто Дей ***
Потому что я знаю, почему люди слишком завидуют
modukpe ****
Вы не можете остановить нас
Я иду с именем Иисуса
Теперь продай, я продаю подорожник
Каждую субботу
Я и моя мама, мы продаем подорожник оооооооооооооооооооооооооооооо
Моя мама подорожник

Повторите хор

Слава богу, скажи
Много, много людей, демо, хотят, чтобы я упал
Каждую ночь и день демо, чтобы увидеть, как я падает
Но Иегова Ниси Дон делает меня высоким
Все пальцы не равны
Люди демо планируют увидеть, как я упаду
Каждый раз, когда они хотят, чтобы я ушел
(Чай) Иегова Дон делает меня правильным
Я просто делаю, сделай am __ **

______ демо, как кто -то, когда расти расти
Если демо посмотри, скажи, что ты делаешь
Дем, иди захотите заставить тебя медленно
Ооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооо
Иегова Дей рядом со мной
ты не можешь остановить меня, Эхххххх
Иегова Дей рядом с моей стороны, эхххх
(Все просто говорят, аааа)

Продавец по подорожникам, (продавец)
Дем знай меня, уэлла
Эх все, я продавец подорожника
Молодеж
Твоя мама демони знает меня, уэллса
Твой папа Дем знай меня, уэллса
Мама и папа Дем знают меня, Уэлла
Wella Wella, Dem знайте меня, уэллса
Видишь, я все еще этот продавец подорожника
Эх, я продаю, демо знаю меня, уэллса
Эхх, все, я продавец подорожника

Молодеж
Твоя мама демони знает меня, уэллса
Твой папа Дем знай меня, уэллса
Мама и папа Дем знают меня, Уэлла
Wella Wella, Dem знайте меня, уэллса
Видишь, я все еще этот продавец подорожника
Эх, я продаю, демо знаю меня, уэллса
Эхх, все, я продавец подорожника

Повторите хор до исчезновения

О, айба Эххи
Спасибо за
Эхх, моя мама эххххххх
Я помню, я продал подорожник ооооооооооооооооодо
Теперь моя история меняется
Дем хочу, чтобы я снова вернулся, ооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооо
Ложь ложь, ложь, я пойду падать, ооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооо

{Голос} Верьте в себя всех
Опрос: Верный ли текст песни? Да Нет